While growing up, I was told that relationships are like work, honey and they arent 50/50
Some days when you get up, you might feel like giving 10%, then your partner has to give 90% that day, but there is always 100% love.
I sit down my own jeje... ...
Na so story con jam me
Boyfriend and Girlfriend wen i tink say go end up together don break up
Cata Cata don burst o...
As i like amebo reach, I con ask d bobo wetin happen nah
Na so e tell me say the girl don leave am for anoda bobo
My people I dey surprised ooo.....
This relationship wen i bin dey tell una so don last for FOUR YEARS now, d tin even heavy me for mouth to talk sef.... .....
My honey bunch, my sugar plum don turn my bitter kola now.
My people make girls of nowadays no use husband take do boyfriend and make dem no use boyfriend take do husband.
But seriously, problems can arise when you allow yourself to be bogged down in other areas of your life. And this can cause you to neglect the things and people in your life that really matters.
The best relationship advise one can get is to always treat others in the way you wish to be treated, even when things do not seem to be going the way you would have liked. You can always take solace knowing that you have acted fairly towards others.
Abi wetin una think
You fit talk put the mata ooo.. ...
Comments
Post a Comment