Prior to what we discussed yesterday about the conversation between guys, calling ladies ugly names such as 'money hungry bitches.'
Omo girls no dey smile at all o, this Recession period, girls wetin they happen nah.
Can you imagine what actually happened at the gym house today, gym house is meant for fitness right? Not a place meant to catch Magas. I cant believe what i saw some group of girls wearing to the gym house eeeeeeeeee eh Mata don pass Mathias.
You could imagine a girl dressing half naked to the gym house, wow it was really alarming. As if that wasnt enough their conversation was highly hilarious, just imagine i overheard some certain kind of girls, beautiful girls for that matter with promising future,they find maga for gym of all places hmmn, na gym dem dey find man.., dem dey strategize the kind position where dem go dey. Wetin my ear hear my mouth no fit talk the mata finish hmmmmmmmn. This mata don pass be careful nawa o.
Well truthfully, what is this world turning into besides aren't girls ashamed. Guys tend to respect ladies/women that are independent. So ladies my advice to you is to be wise and get something doing even bible talk am say make we no despise days of little beginning make una start to dey do sometin for una self. Abeg make una open una eye...
An adage says you can force a horse to the stream but you cant force it to drink water. You girls are more powerful than you know, you are more beautiful just as you are.....
Make i dey waka my own dey go, I don talk my own
Una goodnight ooo.
Comments
Post a Comment